Naijahitplay Promotion - Sure Music PR Plug

HOME

MUSIC

VIDEOS

NEWS

GIST

NAIJABROADCAST TOP RATED

Pure Talent Ft Lazyboi - My Blessings

Copy Link below and Share with your Friends:


Pure Talent Ft Lazyboi - My Blessings

One of our own son here wey he stage name na Pure Talent, nai cause some trouble for studio here with one hot Jam wey he just drop wey he title “My Blessings” ft Lazyboi.
Na since morning the jam dey repeat for studio and na one cold Moet and Chicken I take dey press the music down since make wetin Dem Pure Talent & Lazyboi sing for inside fit enter my body well like Cold AC. Song was produced by mad finger & Mxm by frizzy d

DOWNLOAD HERE

0 Comment

Post a Comment

Iklan Atas Artikel

Iklan Tengah Artikel 1

Iklan Tengah Artikel 2

Iklan Bawah Artikel